YUL EDOCHIE MOCKS NOLLYWOOD ACTRESSES ACCUSED OF AFFAIR WITH APOSTLE JOHNSON SULEMAN AFTER THEY CONDEMNED HIM FOR TAKING A SECOND WIFE.


 YUL EDOCHIE MOCKS NOLLYWOOD ACTRESSES ACCUSED OF AFFAIR WITH APOSTLE JOHNSON SULEMAN AFTER THEY CONDEMNED HIM FOR TAKING A SECOND WIFE.

In his words;


Okkkk... e don reach una turn to collect una come know say gistiover dey carry unverified news, una say wetin concern gistlover inside people matter? una say Nigerians are quick to insult people without verifying story. 


But una follow dey drag me since on top my own matter wey no concern una, matter wey una no verify the cause. 


Na lie oo. 


No be now e go end oo. 


Everybody go collect woto woto. 


Anybody wey dem mention for Apostie matter make una drag am weil well. 


Since we all want to be mad in this country. 


My own be say, ! even noticed that almost all the people mentioned have one thing in common. 


I'll be back with that gist later. 


@yuledochie Las las, everybody go collect woto woto. 


Comments